On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

I ready to fight dirty - Tinubu

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
Bola Tinubu, say eim ready to dirty eim self, as pipu dey plan, stop eim dream to bcom Presido for 2023. He tok dis one when he go sidon with Alaafin of Oyo, Oba Lamidi Adeyemi and di Olubadan - elect, Chief Lekan Balog

Bola Tinubu, say eim ready to dirty eim self, as pipu dey plan, stop eim dream to bcom Presido for 2023.

Bola Tinubu, say eim ready to dirty eim self, as pipu dey plan, stop eim dream to bcom Presido for 2023.

He tok dis one when he go sidon with Alaafin of Oyo, Oba Lamidi Adeyemi and di Olubadan - elect, Chief Lekan Balogun.

How u see dis mata🤔#chookmouth

 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 25°C