I No Get Pikin Wey Fit Run For Presido Office - Tinubu

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

The national leader of the All Progressives Congress, Bola Tinubu don tok say Vice presido Yemi Osinbajo no be eim political son.

The former governor of  Lagos state eim tok am wen eim siddon with some APC governors for Abuja on monday

Eim to say  “eim mission here na to ask for collabo, support, and encouragement of my party, the APC. as I dey dream to become the presido of the Federal Republic of Nigeria after President Muhammadu Buhari finish eim tenure.”

 

 

Wen tori pipu ask about wetin eim think about wetin vice presido tok say eim wan join the waka to become presido? Eim reply say “I no get any son wey old reach to declare.” 

The chairmo of the Progressives Governors’ Forum and the Kebbi State governor,  Atiku Bagudu tok say him and eim colleagues go discuss wetin Asiwaju don message dem.

Governor Bagudu also disclosed that he would prefer a consensus method in the selection of a presidential candidate for the APC.

 

 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 38°C | Low: 26°C