On Air Now

Closing Joli Joli

6:00pm - 11:00pm

How Long Dey Too Long For Sex ?

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

The mata of how long man suppose last when eim and woman the do touchlighting mata, e don be arguement wey don dey ground since 19 okokoro. And up till date we still neva gree say na so so amount of time dey okay for touchlighting.

Ontop this week episode of #ChookMouthGeng, Ada-dumdum and Papitio say make dem chook mouth ontop the mata and see if dem go fit reason the amount of time wey go dey okay for the touchlighting mata.

Dem call social media influencers Ashmusy and Mandykiss to even follow dem chook mouth on top the mata ooo. Oya watch to see if dem agree on any time wey suppose dey good enough for touchlighting.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny

    High: 38°C | Low: 27°C