House of Representative no gree make dem Lift Twitter Ban!

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Twitter Ban; House of Representative no gree make Ban lift.

Inside Evening Oyoyo, Expensive and Solidac dey ask wetin make House of representative no gree lift Twitter Ban? 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 37°C | Low: 25°C