On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Fuel Subsidy Don Go- President Bola Tinubu

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Presido Tinubu don tok say under eim administration , di time of fuel subsidy don finish.

He tok dis one on Monday wen him dey give eim inaugural speech as Presido of di Federal Republic of Nigeria.

Tinubu bin tok say di last administration try to comot di subsidy small small but subsidy no goo fit dey again because e too cost and oda serious mata wey need resources still dey ground.

He still tok say him administration go divert di funds from subsidy to do better investments fro public infrastructure, education, health care and jobs wey go raise di standard of living of plenti Nigerians. 

How una see di mata?
#chookmouth 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny

    High: 38°C | Low: 27°C