On Air Now

Kulele Zone

2:00pm - 6:00pm

FG Don close Apapa-Bound Lane of Marina Bridge

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Fedral Ministry of Works don confirm di closing of Apapa side of Marina Bridge

Bad guys bin don spoil di Apapa side of Marina Bridge na make FG close am. 

Di Fedral Ministry of Works tok say di closure na for di safety of di public.

Di Ministry break break di part wey bad guys spoil come use am block di road. As tractors dey do dia work na so traffic and police officers dey make sure hold up no too plenty for di road.

Di Assistant Director wey dey in charge of Fedral Highways fro Lagos State, Olukorede Keisha don order total closing of dat side of di road.

How una see di mata?
#chookmouth 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 25°C