On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Fashola Say Flood Dey Delay Dem To Open Di Second Niger Bridge.

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
Di Second Niger Bridge

Di Federal Government don tok say na di water wey full everywhere for di country na eim dey delay dem to open di Second Niger Bridge.

Di Oga for Work and Housing,Babatunde Fashola na eim tok dis one on Wednesday as him dey show
wetin him ministry don do.Him say di only thing wey remain na di construction of one four-kilometre 
road wey link di bridge and say na dis flood dey stop work.

According to Oga Minister,him say di government don complete 12 roads wey be about 896 kilometre.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 25°C