On Air Now

Kulele Zone

2:00pm - 6:00pm

"Call Bandit Pipu Terrorist" - Senate dey tell Presido

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
As plenti badness dey shele for Northern states like Zamfara, Katsina, Kaduna ,Borno and oda states.  Senate, ask President Muhammadu Buhari make eim call them as terrorists for de country. The lawmakers also dey tell P

As plenti badness dey shele for Northern states like Zamfara, Katsina, Kaduna ,Borno and oda states.  Senate, ask President Muhammadu Buhari make eim call them as terrorists for de country.

As plenti badness dey shele for Northern states like Zamfara, Katsina, Kaduna ,Borno and oda states.  Senate, ask President Muhammadu Buhari make eim call them as terrorists for de country.

The lawmakers also dey tell Presido Buhari make eim order de Military make dem bomb all the places wey dem dey hide, make dem arrest dem and kill dem.    

Wetin you think about this mata🤔 
#chookmouth 
 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Medium-level cloud

    High: 36°C | Low: 25°C