On Air Now

Kulele Zone

2:00pm - 6:00pm

Benjamin Mendy no dey guilty of One Count Rape as Trial Continue

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
French footballer wey be 28 years old, dem don clear am of the nineteen year old woman wey eim rape for his house for Prestbury, Cheshire on July 24, 2021.

Court for UK don declare Manchester city footballer Benjamin Mendy not guilt of rape

French footballer wey be 28 years old, dem don clear am of the nineteen year old woman wey eim rape for his house for Prestbury, Cheshire on July 24, 2021. Anoda man wey dem dey call Louis Saha matturie 51 years old also dey not guilty ontop rape mata on top the same woman. Stephen Everett wey be judge for Chester crown Court order di judge make dem clear di two men, after di woman no get another evidence ontop di mata. Both men still dey on trial ontop di rape mata as dem continue to dey deny . Benjamin Mendy mata dey serious as him dey face, seven count of rape, one count of attempted rape and one count of sexual assault against six women. The Manchester city man never show face for man city squad since may 2021.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 26°C