On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

APC Delegates Don Begin Accreditation

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Delegates for the All Progressive Congress, don begin accreditation for inside International convention centre for Abuja.

The 2,340 delegates go first mark register for inside the ICC and after dem mark the register dem go come go Eagles Square where the primaries go shele.

Even on top the mata of the APC primaries, APC Northern governors don tok say dem want make the Presido chair go southern part of Nigeria. 

Dem follow tori people talk   after the governors siddon with President Muhammadu Buhari for State House, Abuja.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 25°C