On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

65 Former NYSC Members Don Get Work for Federal Service

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Buhari don give 65 ex- corpers immediate work for Federal Government work and scholarships.

Presido Muhammadu Buhari wen eim bin dey tok for di NYSC 50 years anniversary award wey dem do for State House conference Centre for Abuja, him tok say out of di 65 pipo wey collect di awards, 52 get presidential honour awards while di remaining 13 wey be physically challenged pipo go join di NYSC Hope Alive programe. 

Presido still add to dis one say, di two groups go get scholarships to go school reach doctorate level for any university for naija wey dem like.

How una see di mata?
#chookmouth  


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thunder storm

    High: 36°C | Low: 25°C