On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

10 Pipu Don Die For Ebute Meta Collapse Building

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

The dead bodi of one young lady wey dem bring out of the collapse three story building for Ebute Meta, don carry the amount of pipu wey die dia reach ten.

Dem bring am out around 4pm yesterday evening, and she be graduate wey dey do her National Youth Service Corps (NYSC) programme in Lagos State.

24 pipu naim dem rescue commot for the building since e collapse. the Lagos State government tok say the build dem be don mark am for demolition.

But when the building kpafuka, pipu full inside the building wen e fall down.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny

    High: 38°C | Low: 27°C