INEC: 9.3 Million Young Nigerians Register to Vote Ahead of 2027
Independent National Electoral Commission Talk Say 9,324,349 Young Nigerians Don Register As New Voters During The 2026 Continuous Voter Registration Wey Dem Do Before The 2027 General Election
One Person Don Die, Three Others Injured For Lagos Coastal Road Acciden
One Person Die, Three Others Get Serious Injury For Accident Wey Happen For Lagos Coastal Road Wey Dey Go Eko Hotel Early Thursday Morning
Public Workers Don Talk Say Dem Go Stop Work For Three Days Because Life Don Too Hard And Pay Small
Public Service Workers Under The Joint National Public Service Negotiating Council Have Declared a Three-Day Warning Strike From 2nd to 4th October Over Worsening Economic Hardship And Demands For Better Wages.
Gunmen Attack Two Buses, Carry Corps Members Go for Imo State
Gunmen Don Attack Two Buses For Owerri-Onitsha Expressway For Imo State, Carry Several Passengers Comot, Including People Wey Dey Go Serve For NYSC.
“REFORM TIME DON PASS, PROSPERITY TIME DON START!” — President Tinubu Tell Nigerians For 66th Independence Speech
As Nigeria mark 66 years of independence today, October 1, 2026, President Bola Ahmed Tinubu don declare say the period of painful emergency economic reforms don officially end, and the country don reach turning point into the "Age of Prosperity."
Absence: AAC Drag Tinubu Go Court Over Power Handover
Political fire don catch for Abuja as the African Action Congress (AAC) carry President Bola Tinubu and the National Assembly go Federal High Court over how the President take travel commot for country without handing over power to Vice President Kashim Shettima.
FG Don Tie Wrapper For Fake Book Mata, As New Official Books Go Get Special Code
Federal Government no dey grease elbow at all on top pirated and fake textbook matter as the Ministry of Education don tie wrapper tight, roll out official approved books for Nigerian schools with special QR security codes.
Lagos Police Arrest 32 Suspects, Recover 43 Vehicles, Guns for September
Lagos State Police Command don talk say dem arrest 32 suspects and recover 43 vehicles, guns, ammunition and other exhibits for different operations across Lagos for September 2026.
Super Eagles Coach Eric Chelle Fit Land Marseille Job
Super Eagles head coach, Eric Chelle, don dey linked with vacant manager position for French Ligue 1 club, Olympique de Marseille.
AFCON 2025: Morocco Knock Nigeria Out on Penalties, Enter Final
Morocco don beat Nigeria on penalties to book their place for the AFCON 2025 final, after di semi-final end goalless for full-time and extra time.
XABI ALONSO DON COMOT FOR REAL MADRID, ARBELOA TAKE OVER AS HEAD COACH
Real Madrid don part ways with Xabi Alonso after just seven months as head coach, and dem don quickly name Alvaro Arbeloa as im replacement.
Brighton Equalise Late, Mitoma spoil City Chance to Catch Arsenal
Manchester City title chase don chop another blow after Brighton force dem to 1–1 draw, as Kaoru Mitoma score fine equaliser to frustrate Pep Guardiola side and keep Arsenal firmly for top.
NA LIE! Ngige No Warn APC Make Dem No Celebrate Di Presido Election Victory
Claim: Chris Ngige bin advise APC make dem no celebrate di presidential election victory because of him experience for court with Peter Obi. Verdict: NA LIE. As we confirm from di spokesperson of Ngige wey talk say di minister no make dis kind statement.
Fasting No Fit Cure Cancer
Claim: Dem fit use Fasting as treatment for cancer. Verdict: MOST TIMES NA TRUE. Although dem don prove say fasting dey effective to treat cancer but no be di cure be dat.
Bukola Saraki Claim Say Inflation Rate No Reach Double Digit Under PDP
Claim: The inflation rate today na around 16% but under di government of Peoples Democratic Party (PDP) na single figure e be .
How Fake Ibrahim Babangida For Twitter Do Pipo Wayo-Wayo
Former leader dem under di military rule or for democracy get ogbonge role wey dem dey play for election mata inside Nigeria. Different important pipo dey take anything wey dis former leaders dem talk very serious especially di ones wey wan run for office .
© Copyright 2026 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.