Wednesday, 11 June 2025
1 hour 27 minutes
For inside this episode, our elders tok about some serious matter for inside newspaper, the one wey concern Fmr Minister of Sport, Solomon Dalung wey him talk about politicians wey dey run go APC
Tuesday, 10 June 2025
1 hour 30 minutes
for inside this episode, our elders chook mouth for some matter wey make headlines for newspaper, even the one wey concern Abacha wife wey she tok say the money wey him husband been keep for Nigeria vanish after the man die
Thursday, 29 May 2025
1 hour 31 minutes
for inside this episode, our elders chook mouth for some big newspaper tori, even the one wey concern Lawyers and Senator gbas gbos as Lawyers drag senators go court say make dem return their salary on to say dem no dey do their work
Wednesday, 28 May 2025
1 hour 23 minutes
For inside this new episode, our elder chook mouth for some big tori wey make newspaper headline, especially the one wey concern our Presido wey beg NASS make the approve the $21.5bn
Tuesday, 27 May 2025
1 hour 25 minutes
For inside this new episode, our elder chook mouth for some big tori wey make newspaper headline, them chook mouth for PDP matter as dem shift meeting sake of say dem never sabi wetin to do with Atiku and Wike matter
Monday, 26 May 2025
1 hour 17 minutes
For inside dis episode, our elders tok some about some big big matter for news, dem follow talk about how poor families dey bribe their way to go chop for wey dem no invite them, and the Port Harcourt Refinery wahala
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.