Ministry of Foreign Affairs tok say dem no like wetin Israel do Iran

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

TownHall

Monday, 16 June 2025 - 1 hour 20 minutes

For this episode, our elders chook mouth for newspaper tori and dem follow chook mouth for the mata wey concern ministry of foreign affairs for the Israel-Iran mata.

Subscribe to this podcast

Kano Weather

  • Kano

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 22°C