Edo Government say Na Warning Gov. Monday Okpebholo been dey warn Mr Peter Obi no be Threat

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

TownHall

Monday, 21 July 2025 - 1 hour 28 minutes

For this episode, our elders don come again new new hot tori for newspaper, dem also talk about the big tori wey concern Edo state Governor, Monday Okpebholo statement towards Mr Peter Obi

Subscribe to this podcast

Kano Weather

  • Kano

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 22°C