One of the fastest rising singers inside we obodo naija Anthony Victor, ey plenti people know as Victony, talk about eim new EP project wey eim drop wey the title na the "Outlawz",
Every May 3rd the world dey gather to take raise awareness about the mata of Asthma and how to stop am from to dey kill pipu.
Dem dey tok say marriage dey change people, shey na the marriage change dem or na who dem really be, naim be that.
With the way news about domestic violence and gbege wey concern men and women for inside relationship take dey come out. E come be like say pipu no dey learn from the experience of oda pipu.
Wen two pipu do wedding, dem dey tok say two don become one. So you go wonder wetin go make pesin go marry anoda pesin and you go come dey do tight hand for dat pesin wey you and am suppose be one?
Dem dey tok say for relationship to work, one of the importanta ingredient wey that relationship must get na trust. Wen the two pipu for relationship trust dem self e dey help commot wahala for inside relationship.
Wetin one fit use, make snake no enter toilet? Some pipu say na bitter kola, kerosene #chookmouth
Popular Nigeria Bonsue-fuji maestro, Adewale Ayuba. enta we studio for inside #Spotlight with cheche to talk about eim music waka, Marriage and even eim love for Arsenal football club.
© 2022 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.