On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

Why Naija Men No Dey Like Bring Dia Wife Abroad?

Ontop #OgaMadamOfficeShow Cheche Smith tok about the tori of man wey tok say e beta wey your wife dey cheat on you for Naija than for you to carry am come abroad and she comes dey mess your life up.

 

Now Cheche dey ask Why Naija Men No Dey Like Bring Dia Wife Abroad? Wetin you think about the mata #chookmouth

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 25°C