On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

The Music Industry For Ghana No Dey Invest Like Naija - CAMIDOH

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Raphael Camidoh Kofi Attachie, Ghanaian Afropop, R&B and Afrobeats songwriter and musician. Enta we #ChookMouthStudio to tok about eim new jam wey eim collabo with Mavin records Nigerian born singer and songwriter, Alexander Adelabu wey pipu know as Magixx.

Eim Siddon tok with the host of Oga Madam Office, Cheche Smith. And she tok to am about everi everi wey concern the music and the how eim dey enjoy the work relationship wey eim get with some of Naija artiste.

Cheche ask Camidoh wey e be say the Ghana Music industry dey waka slow slow, compare to with Naija own. Eim come yarn  say the way Naija dey invest for music pass the way wey Ghana dey put money inside the music industry.

Camidoh also tok about wetin we go dey expect from eim EP wey go soon drop, and christmas waka for Ghana.


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 24°C