On Air Now

Go Slow Yarn

6:00pm - 11:00pm

Two Naija Pipu don enta court for UK ontop mata of to comot human-being parts

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

The Metropolitan police for UK don come out tok say dem hold two pipu for dia station wey go enta Uxbridge Magistrates' Court  today.

The two pesin wey dem say dia na Ike Ekweremadu, wey be former Deputy President of the Senate, and eim wife Beatrice Nwanneka Ekweremadu. Go answer question ontop why dem carry pesin pikin come Uk because dem want comot the pesin bodi part. 

Police tok say dem still dey chook eye for the mata, as dia officers still dey shine light for the mata.

According to wetin dem tok, them don put the pikin for wey dey safe.
 

 


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 23°C