On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Wetin You Go Do If Your Driver Tiff Your Car

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Wetin You Go Do If Your Driver Tiff Your Car

Actress Dorcas Shola-Fapson tok say for de evening of her birthday as she been de ready for de celebration dem tell am say her driver tif her car (Range Rover SUV). Den Hours later, she post won video wey persin send am wey dey show say dem dey drive her car go Ogun state.

If na you wetin you go do? #chookmouth for de mata


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Light rain shower

    High: 30°C | Low: 23°C