On Air Now

Closing Joli Joli

6:00pm - 11:00pm

Nobody fit force u to vote who u no wan vote - Tari Taylaur

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Tari Taylaur wey be Candidate for Lagos State House of Assembly, Eti-Osa , tok say make u no sell ur vote sake of poverty.

Ontop #unawakeup show, Tari Taylaur wey be Candidate for Lagos State House of Assembly, Eti-Osa , tok say make u no sell ur vote sake of poverty, even if dem give u moni make u vote dem,collect di moni and vote di pesin wey u want.

U gree wit wetin she tok? #chookmouth


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 25°C