On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Shey You Gree Wey Senate Give Women Special Seat For Senate?

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

For inside the chooking eye wey we obodo naija senators dey do ontop changing something inside 1999 Constitution. Senator vote to troway the #GenderBill, So that e no go enta we constitution.

This one make many women and different women join body come out for the gate of the National Assemble to come shout say,  that one wey we senate tok ontop the #GenderBill dem no go gree ontop am.

The bill they push for automatic citizenship for foreign men wey marry naija women. and wey senate give 111 special chair for the house to women. plus even wey women hold 35 percent of political party leadership position. And wey dem appoint more women enta different political office.

This one naim make Cheche say e make sense to chook mouth ontop this mata on top women's corner for inside #OgaMadamOffice. She come breakdown the bill, to see why we obodo naija senators no want am.

watch to see wetin Cheche get to tok about the mata.

 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 25°C