On Air Now

Closing Joli Joli

6:00pm - 11:00pm

Oga Madam Office: Shey prayer na the way to take handle your cheating patner?

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Mata wey concern cheating for relationship dey also cause wahala, and for many people dem don try different method to make sure say their partners dey faithful. But still yet cheating still dey cause gbege for family and relationship.

One video wey go viral, show women wey dey pray for their husband. say dem no go cheat and their side chicks go dey smell to dem. this na why @Chechesmith say make she ask " Shey prayer na the way to take handle your cheating patner?"

#chookmouth make we hear No forget to download our app to listen to our shows, you still fit listen live ontop https://www.wazobiafm.com/lagos/


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 25°C