On Air Now

Football Republik

2:00pm - 8:00pm

My Team Surprise Me With TY DOLLA $ign collabo - ADEKUNLE GOLD

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Afrobeat na one of the fastest growing genre of music, and Adekunle Gold na one of the Nigerian artist wey dey help push the afrobeat culture.

Adekunle Kosoko, wey all of us know as @AdekunleGold. Drop eim 4th studio album wey the titled “Catch Me If You Can” . The Album wey get 14 tracks, with guest appearances from Davido, Fatoumata Diawara, Lucky Daye, Stefflon Don, Foushee, and TY Dolla $ign.

Adekunle Gold Enta we Studio to follow us chook mouth on top eim new album #CatchMeIfYouCan . Cheche ask am about the collabo inside the album, and how eim take arrange everi thing.

Adekunle say as eim dey write the songs anybody wey eim feel say go good for the songs, eim just DM dem direct.  Eim say na only Ty Dolla Sign be the artist wey eim to DM.

Adekunle tok say eim team send the song to TY Dolla Sign  for eim back, when dem play am the song eim shock! 

Oya Click the Video to watch the full siddon tok Adekunle Gold.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Medium-level cloud

    High: 34°C | Low: 25°C