On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

My Mama Dey Alway Happy To Do TikTok Videos - Blaqbonez

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Nigerian rapper and afrobeats star blaqbonez, enta we studio to follow us tok about eim new song commander. wey they scatter everi where for inside social media

Eim siddon with cheche ontop #OgaMadamOfficeShow, Cheche ask am about the commander challange wey eim do with eim mama. and how eim get eim mama to do the video.

Blaqbonez tok say eim mama, love to do tiktok video. and she dey follow ontop all social media platforms. And even when eim dey cause gbege for ontop twitter. eim mama wey na only am she dey follow for twitter. she dey like to comment ontop eim content.

One of the listeners even ask Blaqbonez about collaboration with wizkid and burnaboy, and Blaqbonez tok say eim dey work to get the two of them ontop eim upcoming album wey eim tok say go drop around august or september.

check out the full video for the full gist wey cheche get with the commander Blaqbonez.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 25°C