On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

I Still Love My Two Babes Including Allyson- Hermes

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

The latest set of housemate wey commot for the big brother Naija level up house enta we chook mouth studio to follow us tok about dia waka.

The house wey be Hermes, sheggz and Groovy bad dia bag commot for the house on Sunday after the vote wey dem get from dia fans no reach to keep dem for big brother house.

Hermes wey be on of the housemate wey many pipu think say go dey the house till the last day. Tok about the situation between him and Allysyn. 

According to Hermes eim say eim tho eim get two babes outside the house eim still love Allysyn.

Groovy too also tok about eim relationship with Phyna for the house.

Eim yarn say eim feeling for Phyna for inside the house na for real and no be just for show.

Oya watch wetin the other housemate get to yarn about dia stay for biggie house.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 25°C