Married men go dey Wear Uniform to reduce cheating!!
As cheating Mata no wan end, E make sense make Married men dey wear uniform to help reduce cheating? with Cheche ontop Women's Corner inside OgaMadam Office
Monday, July 12th, 2021 5:13pm
By Ada
Married men go dey Wear Uniform to reduce cheating!!
As cheating Mata no wan end, E make sense make Married men dey wear uniform to help reduce cheating? with Cheche ontop Women's Corner inside OgaMadam Office
Video
CEO of All On Energy, Dr. Wiebe Boer tok say Nigeria dey loss 4 billion dollars because of pipu wey dey thief money wey dem suppose use import fuel.
Video
Azeez Adeshina Sanyaolu wey many of una know as Naira Marley, one of Naija most controversial artist, enta we #wazobiafmlagos studio to follow #cheche tok about eim new project wey be God's Time The Best #GTTB.
Video
One of the fastest rising singers inside we obodo naija Anthony Victor, ey plenti people know as Victony, talk about eim new EP project wey eim drop wey the title na the "Outlawz",
Video
Every May 3rd the world dey gather to take raise awareness about the mata of Asthma and how to stop am from to dey kill pipu.
Video
Dem dey tok say marriage dey change people, shey na the marriage change dem or na who dem really be, naim be that.
© 2022 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.