On Air Now

Kulele Zone

2:00pm - 6:00pm

Why men dey treat Women differently?

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

You don notice say Men dey treat Women Differently? e go be like say him dey favour one woman above the other.

Ontop #Kulelezone inside #trutalk wit Chiboi and Adadumdum, dem tok about one lady wey complain say her boyfriend dey give him exgirlfriend 50k monthly, take care of her needs and him no dey use her play.

She tok say, e reach her turn wey dem dey date, the same boyfriend wey dey do all these good things for him ex girlfriend no dey give her pass 200 naira for okada money.

Wetin you think say dey cause this kind thing?

#chookmouth, drop your opinion.

Join the show evri Monday to Friday 3:30pm to 6pm.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 26°C