On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Who go settle dis mata bayi? babe no rush go say thank you!!

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Babe no quick go greet her Bobo wey buy phone for her and the guy don vex collect the phone.

Shey Babe wey no rush go thank her Boyfriend wey buy her phone because she dey watch Television dey guilty or not Guilty? and she know say her boyfriend dey wait for her for her mama Joint with Chiboi ontop Guilty or not Guilty inside KuleleZone


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 25°C