On Air Now

Oringo Satidey

8:00pm - 10:00pm

Pikin swap inside Hospital

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Wetin make Doctors and nurses dey swap woman pikin afta she born? this mata dey very sad and serious.

Real life case happened wen husband think say him wife cheat on am afta paternity test show say him no be the papa of their dauta, afta plenty wahala, him wife sef no be the mama of the girl. investigation show say Dem change the pikin for hospital wen Dem born her. How many of dis kind case dey happen and you get any experience? 

Chiboi share dis real life story ontop  #Trutalk inside #Kulelezone.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Medium-level cloud

    High: 34°C | Low: 25°C