On Air Now

Kulele Zone

2:00pm - 6:00pm

Side chick abuse wife sake of say she no fit born

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

One woman call ontop #ourbackyard say she don tire for her marriage sake of say na she dey provide

 One woman wey dey provide for her familly find out say her husband get girlfriend, she call di girlfriend, na so di girlfriend yab her say bcos she no fit give her husband pikin na why he dey wit her.

Wetin u go advice dis woman? #chookmouth


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny

    High: 38°C | Low: 27°C