Police woman lock her husband for cell for 2 weeks
Ontop our backyard Mr Osas send letter to Nedu, say eim get wahala with eim wife, wey be police woman, she arrest am and leave her for cell for 2 weeks.
#chookmouth
Tuesday, February 22nd, 2022 2:14pm
By Oyinade
Police woman lock her husband for cell for 2 weeks
Ontop our backyard Mr Osas send letter to Nedu, say eim get wahala with eim wife, wey be police woman, she arrest am and leave her for cell for 2 weeks.
#chookmouth
Video
U go fit marry pesin wey dey worship mami water spirit?
Video
Ontop Ourbackyard wit Nedu one woman call say she meet her boyfriend for Facebook, e no tey when she get belle. Di boyfriend tell am make she no remove di belle, say make she keep am, but he no dey send am money.
Video
Senior Pastor leave eim church for assistant pastor while eim go to Portharcourt for three months. Before di senior pastor come back, di assistant pastor don give eim pikin belle and run away with di church money.
Video
Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, Neighbor house wey mama dey keep her 4 year old girl, Dem come rape di girl front and back.
Video
For #ourbackyard wit Nedu and Tombo, one woman tok say she meet her boyfriend for Instagram for 2018, say she tell di boyfriend say she no wan anybodi wey go break her heart, na so di boyfriend chop almost 1 million of her moni.
© 2022 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.