Open mouth na open destiny and closed mouth na closed destiny
Open mouth na open destiny and closed mouth na closed destiny
Nedu say if ur husband or wife dey beat you speak up ooo b4 e go be too late.
How u see dis mata #chookmouth
Friday, January 21st, 2022 4:18pm
By Oyinade
Open mouth na open destiny and closed mouth na closed destiny
Open mouth na open destiny and closed mouth na closed destiny
Nedu say if ur husband or wife dey beat you speak up ooo b4 e go be too late.
How u see dis mata #chookmouth
Video
Woman wey born three children with her boyfriend of 11 years tok say her boyfriend dey always beat her even wen she get belle.
Video
Bcos of small quarrel , wife carry her 3 pikin commot for her husband house!!
Video
As she no gree help her husband pay house rent em won drive her wit her pikin dem commot for house
Video
Golden come tok say her papa and brothers dey treat deir mama wit wickedness.
Video
Pastor kolet pesin wife
© 2022 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.