On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

If u dey sell for road, Shey agbero dey kolet moni from ur hand?

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Ontop #marketrunz wit @ratatanation, We hear say Agberos dey kolet moni everyday from pipo wey dey hawk.

Di money wey Agbero dey kolet don too much.

Ontop #marketrunz wit @ratatanation, We hear say Agberos dey kolet moni everyday from pipo wey dey hawk.

U gree make dem ban Agberos from Lagos? #chookmouth

Comments

Add a comment

Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 31°C | Low: 24°C