On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

DG of S.O.N dey live with Ratata ontop Market Runz

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

One correct oga Mr. Mallam Farouk A. Salim wey be de director general of Standard Organisation Of Nigeria tok about food security for Naija..

 The oga kpatakpata for S.O.N explain all de steps wey we need to get S.O.N,  so we go know whether de goods wey we dey sell na original.
 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 26°C