On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

PSG wan sign Rashford from Manchester United

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Rashford fit go PSG if Manchester United floppo ontop di matta

Even with him recent poor form, tori wey dey ground (as reported by L'Équipe) be say Rashford still dey enta PSG new coach eye. 

No be di first time wey PSG don show interest for Rashford be dis but e go hard United to release am sake of say Rashford still get 1 year for him present contract and United also dey lack experienced attacking options at the moment. 

 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 26°C