On Air Now

Kulele Zone

2:00pm - 6:00pm

Leon Balogun dey para for NFF

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Leon Balogun dey para for NFF. E tok say dem too dey owe players and say Naija football pitches no good

Leon Balogun no be new name for di ear of Nigerians as eim be one of Super Eagles best player.

Di defender wey bin help Rangers kpakuka di Scottish League recently bin openly criticise di NFF during eim interview with di ‘Beautiful Game Podcast’.

Him tok say di NFF no dey give di players di right conditions way go enable dem perform wella say di infrastructure wey be stadium and quality pitch no dey.

As di influential player why eim be, eim don tok say e no send anybody way go vex because di things way eim dey tok na di reality.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 26°C