On Air Now

Closing Joli Joli

6:00pm - 11:00pm

EPL VAR drama for Match Day 6

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

''Di same way wey dem dey ban players, make dem dey ban referees'' - Buchi

Ontop di VAR dramas wey happen for inside EPL for Match Day 6, Buchi Laba wey be Sports Journalist for Wazobia FM Lagos dey tok say make dem dey hold referees accountable, say players and coaches dey work hard but referees dey frustruate dem.

Ontop dis mata, Buchi dey reference di poor decisions wey happen for di following games:

Aston Villa 1-1 Manchester City

Chelsea 2-1 West Ham

Manchester United 3-1 Arsenal

Buchi also tok say e no go dey fair if by di end of di season, any of dis clubs wey don dey affected come dey struggle for points wey fit helep dia mata.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thunder storm

    High: 36°C | Low: 25°C