On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

Court for UK don declare Manchester City footballer not guilt of rape.

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Since May 2021, di Manchester City player dey face serious palava as dem accuse am of rape.

The French footballer wey be 28 year’s old don dey cleared of the rape of a nineteen year old woman for him house at Prestbury, Cheshire on July 24, 2021.

Another man wey dem dey call Louis Saha wey be 51 year’s old was also found not guilty of to rape mata on top the same woman.

Stephen Everett di judge for Chester crown Court order the jury make dem clear the two defendant’s after the woman no yet another further evidence untop the mata.

Both men still dey on trial concerning the rape mata as dem still dey deny.

Benjamin Mendy mata dey serious as eim dey face, 7 count’s of rape, one count of attempted rape and one count of sexual assault against six women.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thunder storm

    High: 36°C | Low: 25°C