On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

Management Of Shehu Shagari College of Education Close School As Mob Dem Burn To Death

Dem don close Shehu Shagari College of Education because of kill wey dem kill one female student for the school today

The student wey dem kill wey be, Deborah Samuel. Dem say she tok wetin no sweet dia belle about Prophet Mohammed.

Dem been carry her go school security, because dem don dey threaten her life.


 

But the mob still go the security post, drag her come out, dem come kill her and burn her body outside

The management of the school don close the school for now.

Wetin you think about this mata?

 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 28°C