On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

Khadijah Okunnu-Lamidi say she won be di next President of Nigeria

Khadijah Okunnu-Lamidi wey be de daughter of former Federal Commissioner of Works & Housing Lateef Femi Okunnu(SAN) tok say she won be de next Presido for Naija after Buhari. U think say she fit win🤔

Khadijah Okunnu-Lamidi wey be de daughter of former Federal Commissioner of Works & Housing Lateef Femi Okunnu(SAN) tok say she won be de next Presido for Naija after Buhari.

Khadijah Okunnu-Lamidi wey be de daughter of former Federal Commissioner of Works & Housing Lateef Femi Okunnu(SAN) tok say she won be de next Presido for Naija after Buhari.

U think say she fit win🤔


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C