On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

I no go retire until i be president of Nigeria - Tinubu

Bola Ahmed Tinubu  tok say e no go retire until e become Naija president. Tinubu tok dis one wen e dey address APC delegates for Benue state on Tuesday.

Bola Ahmed Tinubu  tok say e no go retire until e become Naija president.

Bola Ahmed Tinubu  tok say e no go retire until e become Naija president.

Tinubu tok dis one wen e dey address APC delegates for Benue state on Tuesday.

How u see di mata? #chookmouth 


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 27°C | Low: 24°C