On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Hot Tori from Monday, February 23rd, 2026

  • Lagos Government Hold Ground on top Korope Ban for Lekki–Epe

    The Lagos State Ministry of Transportation don talk say dem no dey shift ground on di restriction wey dem place on mini-buses, wey people sabi as Korope, for di Lekki–Epe corridor.

  • INEC Go Adjust 2027 Election Timetable

    Independent National Electoral Commission (INEC) don talk say dem go release new timetable for the 2027 general elections after changes wey dem make to the country electoral law and as political stakeholders dey call for clear information about the election schedule.

  • Tinubu Congratulate Winners For FCT, Kano, Rivers Elections

    President Bola Ahmed Tinubu don send him congratulations give the winners of the recent elections for Federal Capital Territory (FCT), Kano and Rivers. Him praise how peaceful the voting process take go, and talk say strong leadership dey inside the ruling party.

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 31°C | Low: 26°C