Yusuf Buhari, pikin of the late former President Muhammadu Buhari, don use him speech for Federal Executive Council (FEC) meeting touch many Nigerians wey still dey mourn the former leader.
Popular social media influencer Scott Iguma go appear for Federal High Court, Ikoyi today to answer 10-count charge wey concern im online posts against real estate company PWAN Group.
Federal Government don talk say dem no go dey import fish again as dem don ready to boost local production and support young people and women wey wan enter fish farming.
Tori don come out on how two students from Adekunle Ajasin University, Akungba Akoko (AAUA), Friday Abah and Eloho Okah, take miss and later die for hand of armed robbers almost one month ago.
Federal Government (FG) don talk say no new terror group dey for Nigeria. Dem tok dis one on Wednesday afta di Turkish government yan say one terrorist group wey dem call Fethullah Terrorist Organisation (FETO) dey operate for Naija, and other countries too.
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.