Naija Go Soon Fit Organise Food Chop Without Anybody Help — Agric Minister
Oga for Agriculture and everything wey concern food for Nigeria, Honourable Abubakar Kyari, talk say Nigeria don dey run package wey go fit allow us organize food without anybody help.
Nnadozie Don Enter Final List for 2025 FIFA Best Goalkeeper Award
Super Falcons correct keeper, Chiamaka Nnadozie, don land for the shortlist of the 2025 Best FIFA Women Goalkeeper Award.
Senate Don Give NAFDAC Final Deadline To Stop Sachet Alcohol
Senate don tell di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) make dem no shake body again — make dem carry go ahead with di ban wey go stop strong alcohol drink we dem dey sell inside sachet, starting from December 2025.
Nigerian Government Wan Give Tax-Free Sticker to Small Hustlers
Nigeria government don talk say e go soon begin give tax-exemption sticker to small informal businesses like roadside sellers, vulcanisers, carpenters and other small hustlers so dem no go dey face harassment or pay plenty levies wey no get head.
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.