Federal Ministry of Health don dey draw hand for ear as dem talk say you see the way our population dey grow eh, e go disturb our plan for economic growth.
Minister of Health, Dr. Osagie Ehanire, tok this one for inside the launching of 2022 State of the World Population (SWOP) report Tuesday at the Press Centre of Radio House, Abuja.
Oga Ehanire, tok say "Nigeria population go soon reach is 214 million because of the high population growth rate wey dey 3.2% and our high total fertility rate of 5.3 children per woman.
Eim come still tok say wetin follow dey cause this population growth, na because plenti married women no dey use drugs wey go help dem prevent pregnancy and dem no dey do family planning, wey come dey cause unwanted pregnancies.

According to am about 19% of married women no dey use contraceptive and about 48% unmarried sexually active women self no dey use contraceptive.
"The amount of married women wey dey use contraceptive dey about 12% and that numba dey too low.
Dr. Ehanire tok say Federal Government of Nigeria know say is one fit cause wahala for country's and dem don dey try to find solutions to the problem so that life to dey beta for pipu.
More from Hot Tori
-
INEC Don Tok Say Na Abba Yusuf Of NNPP Win Di Governor Chair For Kano
The Independent National Electoral Commission, INEC don tok say di New Nigeria People's Party, NNPP governorship candidate, Abba Yusuf na im win di Saturday election for Kano State.
-
Election Palava: Obi Dey Mourn Di Pipo Wey Die For Di Saturday Governorship Election
Di presidential candidate of Labour Party, Peter Obi, tok say him dey very sad to hear about di pipo wey die on Saturday when dem dey do di governorship and state house of assembly elections.
-
Gov. Sanwo-Olu Still Keep Eim Chair As Lagos Governor
48 hours after the 18th of March 2023 governorship election. The Independent National Electoral Commission (INEC) don tok say na Governor Babajide Olusola Sanwo-olu win the chair of governor inside the state.
-
26 Years Rukayat Shittu Don Win Chair For Inside Kwara State Assembly
Rukayat Motunrayo Shittu wey be member of the All Progressives Congress (APC) join bodi for inside the 2023 gubernatorial election, wey be say she drag for the chair Owode/Onire constituency inside Asa local government for Kwara State House of Assembly.
-
HIV/AIDS Prevalence Among The Youth
sub-Saharan Africa is the region most affected by HIV/AIDS, and young people aged 15-24 years are particularly vulnerable to HIV infection
-
Nigerian First Female Senator Don Die At Di Age Of 79
Senator Franca Afegbua family confirm say she die on Sunday.
-
LP Dey Plan To Do Nationwide Protest Because Of BVAS Access
Labour Party don promise say dem go gather deir supporters for di whole country match go Independent National Electoral Commission (INEC) office on Monday if dem no gree make deir lawyers go chook eyes for di things wey dem use for di February 25 presidential election.
-
We Go Still Dey Use Old Naira Note For Lagos - Governor Sanwo-Olu
Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don tell business pipo wey dey sell market say, make dem dey collect di old N500 and N1,000 as we go still dey use am for Lagos.