Una Wake Up Show go ginger your morning with correct talk, beta music, news wey dey hot, and laugh wey go sweet your belle. Ratata and Seyene go make your day start well!
4:00am - 9:00am
Our Backyard na show wey dey touch local tori, community gist, culture, and wetin dey really happen for where we dey. From street matter to people palava, na our voice, our story, our vibe.
9:00am - 11:00am
Ratata and SoSo for Market Runz go carry you enter market gbege—price wahala, trader gist, customer palava, and sharp business tips. Hustle meet laugh and sense for here!
11:00am - Noon










WHAT IS WRONG WITH LIVERPOOL? | IS MANCHESTER UNITED BACK ON TRACK? | NFF DRAMA |
Itoro & Aunty Ada Don Put Oga Chiboi for Sale!
Itoro Don Put Aunty Ada for Sale!
Which State Get the Worst Men for Marriage?


Call any of the numbers below
Lagos: +2349088851862
Abuja: +2348099930141
Kano: +2349087067447
Onitsha: +2349087022215
Port-Harcourt: +2348099930149
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.