On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

How SON Wan Use Technology Take Stop Fake Product Wey Wan Enta Naija

https://youtu.be/awghTjbTylg

By December 2023, U Go Dey Use Your Phone Check If Wetin U Buy Na Original- DG S.O.N

Ontop #marketrunz with Ratata , Director General Standard Organization of Nigeria, Mr Farouk Salim tok say by December 2023, S.O.N go get “Product Authentication Mark” wey dem go put ontop goods and we go fit scan am with our phones to know whether wetin we dey buy na fake or original. 

How u see di mata? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C