Features
YOOcarousel (Basic) Frontpage
World Tori
| INEC people don say na,Peter Obi na him win Anambra state election. 08/02/2010 | simon INEC people don say na All Progressive Grand Alliance person,Peter Obi na him win Anambra state election. |
| Senate don begin do waka to range ceremony wey dey take swear presido wit d vice presido 04/02/2010 | simon Senate people yesterday don begin do waka on top to range again the ceremony wey dey take swear presido wit d vice presido 4 office. |
| Acton congress don denies wahala mata... 03/02/2010 | simon Acton congress don denies say wahala no dey between Lagos state governor and b4b4 governor Bola Tinubu. |
| We ogbonge government don choose people to torchlight jos mata. 02/02/2010 | simon We ogbonge government don choose people to torchlight jos mata so dat gbege no go dey again. Senate don tell INEC say if wahala 4 anambra election make dem cancel am. Somalia water tief don free Gre [ ... ] |
| B4b4 vice presido Alex Ekwueme don look Chukwuma Soludo from head to toe. 01/02/2010 | simon B4b4 vice presido Alex Ekwueme don look Chukwuma Soludo from head to toe as fine boy no pimples nor craw craw no enzyme and na him be d main bros wey fit dis country,him talk dis 4 governorship electi [ ... ] |
| Agbalaga’s dem and b4b4 presido Shehu Shagari don go see we vice presido. 29/01/2010 | simon Agbalaga’s dem and b4b4 presido Shehu Shagari don go see we vice presido Goodluck Jonathan 4 Abuja becos of we obodo. We ogbonge people don carry like 109 people go court 4 d Boko Haram mata. Keny [ ... ] |
Other Articles
|





























